Ijo (Dance) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
whooooaaaaa
Now mi a come mi a blazin' nuff a dem a know mi a crazy, now mi a next on dah big thing oya DJ sound pon repeating, (dj)mi want to role away my sorrooooows with some jameson and dogo sososo
Play dat music for mi
(Ja jaiye lo)
Play dat music for mi
(Jeka jaiye lo)
Play dat music for mi
(Ja jaiye lo)
Play dat music for mi mi mi eh
(Jeka Jo Jo Jo Jo Jo Jo ijo lese jeka Jo Jo Jo Jo Jo Jo ijo lamba)
Wetin my eyes don see wey my eyelids don cover, I wanna be a detective but I don't wanna be undercover, make una just leave mi make I enjoy my life I just don't want anybody border mi dat's why mi say,
Play dat music for mi
(Ja jaiye lo)
Play dat music for mi
(Jeka jaiye lo)
Play dat music for mi
(Ja jaiye lo)
Play dat music for mi mi mi mi mi eh
(Jeka Jo Jo Jo Jo Jo Jo ijo lese jeka Jo Jo Jo Jo Jo Jo ijo lamba)
Play the music for mi make a gurl fit to shake ya body...
Play the music for mi make a gurl fit to start to dey jolly
(Jeka Jo Jo Jo Jo Jo Jo ijo lese jeka Jo Jo Jo Jo Jo Jo ijo lamba)