
Turn up ft. aaronleethefirst & sk flakko Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Turn up ft. aaronleethefirst & sk flakko - Supreme P47
...
(verse)
No Dey fear Focus
Girls love us
I dey Hunger for more
I no be coward
Don’t forget I rolled the dice to my freedom
Just incase you don’t know
Imma real one
E no mean say I no fit carry threesome
But I need a bad bitch but a real one
Life good
Catch Crusie
Just have fun
No jealous on a niggah cuz I’m get funds
(Hook)
They just Dey jealous me
Dey jealous me
Dey jealous me
Why dem they jealous me
Dey jealous me
Dey jealous me
As I get small money
Just small money
Just small money
But with this small money
This small money
This small money
I must to
(chorus)
Turn up
(….)
Turn, Turn Up
(….)
Turn Up
(….)
Turn, Turn Up
Turn up
(verse)
Plenty money
(throwaway)
Steady balling
(oshey)
no send anybody
(mogbe)
No send anybody
For this party
I must turn up
So far the bannies go show up
DJ bang up
Any digit ah go burn up
Enjoyment
Me I like enjoyment
Small money enjoyment
Na why you dey jealous
Shey you done forget
Abi you won collect
Shu comot for here
(Comot body joor)
Make you no go regret am oh
(Hook)
They just Dey jealous me
Dey jealous me
Dey jealous me
Why dem they jealous
Dey jealous me
Dey jealous me
As I get small money
Just small money
Just small money
But with this small money
This small money
This small money
I must to
(Chorus)
Turn up
(….)
Turn, Turn Up
(….)
Turn Up
(….)
Turn, Turn Up
Turn up
(Verse)
Jealousy people
They want to bring me down in industry
See me
I dey on top I swear I no worry
Leave me
That’s why I’m flying higher
Scoring higher
Hmmmm
Get money like dangote
Now my people them live okay
Everyday na holiday
Ball Monday to Sunday
For this e party
We go spray them money
Make you call your padi
Make them come and jolly
(Hook)
They just Dey jealous me
Dey jealous me
Dey jealous me
Why dem they jealous
Dey jealous me
Dey jealous me
As I get small money
Just small money
Just small money
But with this small money
This small money
This small money
I must to
(Chorus)
Turn up
(….)
Turn, Turn Up
(….)
Turn Up
(….)
Turn, Turn Up
Turn up