KUAVE (Link Up) ft. jo3zy Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2020
Lyrics
She carry fine fine body
And she carry fine waist tonight oh
And she got a lot of dem friends
Wey dey make a man crase tonight oh
And this baby don dey eye me since
I'm getting super high on the drinks
But I dunno where ama stop
Where ama link up
Buh mi still get high nah mi drink up
Girlie take one make you roll
Make you dey high with me
So make you pass the kush to the other side
Make dem boiz dey high
She got mi feeling like a Gemini
Wey I fall
N I dey fall for you
You know wassup baby
Omo if you dey for me
Trust me ama put a family to that
I dey I dey fall for you
I dey I dey fall for you
I dey I dey fall for you
Baby (she ah killa killa)
I just wantu catch my cruise
Make mi feel alright
Me I feel alive
Allow me to catch my cruise
Burning all the time
Story of my life eh
This is the life I choose
This is a vibe I know
Got too much ice on me
I wanna burn real slow
Uh oh
She carry fine fine body
And she carry fine waist tonight oh
And she got a lot of dem friends
Wey dey make a man crase tonight oh
And this baby don dey eye me since
I'm getting super high on the drinks
But i dunno where ama stop
Where ama link up
Buh mi still get high nah mi drink up
Omo ma she mi le she
To gba mu seyi oloun mo ma gbe e lo
Ma she mi le she
To gba mu seyi oloun mo ma gbe e lo
Tonight
I no go loose my chance
Trust me you go catch this cruise
And when we turn up
It's got me n you
Baby yeah eh