Love Cards Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
ɪᴛᴢʀʜʏɴɪᴇ sɪᴍᴏɴs ᴀɢᴀɪɴ
I'm so busy so busy
No be say I dey flex on you but life got me busy
Life got me busy
If you no dey feel me anymore
Just lef make I go
If you no dey feel me anymore
Just lef make I be
I killed myself for love, nothing I gain
Putting me in stress, always in pain
Bloody sacrifices all in vain
I've been a super girlfriend that you deserve
Flirting with dem girls now you dey see me as your reserve
I plead for Messi
You passed me Ronaldo
True love no dey exist
You played me like love cards
Home use machine dier charley no lie
Fine boy , my boy
247 you dey on my mine
Stress me all the time me I no dey mind
I be dem girls wey really no get time