Saronize Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Mami no Dey kiss and tell
Omo Ele konibaje
I go dey shout your name
All night
Like i dey Sing anthem
•
Them go talk baby but don’t mind them
Tell them saro lanje
This kind love is not for here
For my head e dey ring like bell
•
This no be koni koni love
Baby, Me i like you
And i no go ever let anybody
Pressurize you
Waka for my area with your mama
I go Hijack you
Baby come spend the night in my room
Make i saronize you
•
Heyyyyyy
Saro ololo
Wo kilumo
Wongbo Lati beger de okoko
Heyyyyy
Give them woto woto
Saronize anybody
Make them feel am for Sokoto
•
Mami shantel
Body hot like hell
Lala le
Shawty ring my cell
Ring my bell
In no time we jell
To se n semi
Only your b***y can tell
•
Wole bi anini
Cus shawty bad pass bad girl giri
Opolo ti poju
Kogbagidi
Lagbala oba
Emi loma Jiri
L’oma Ji ri
•
Baby don’t go
Whine it slow
Anywhere you go
I follow you go
Give you all my love
Give you all my dough
Ask all around they call me Saro
Baby don’t go
Whine it slow
Anywhere you go
I follow you go
Give you all my love
Give you all my dough
Omo ele
I Dey gbadun your parole
•
Heyyyyyyy
Saro Ololo
Wo kilumo
Won gbo lati beger de Okoko
Heyyyyyy
Give them wotowoto
SARONIZE anybody
Make dem feel am for Sokoto
•
Hmm hmm hmmm
Hmm hmm hmm hmmm
Hmm hmm hmmm
Hmm hmm hmm hmmm
Yay yay ya
Yay yay yay yay
Hmm hmm hmmm
Hmm hmm hmm hmmm
Bad Boy Bee