
Thank God For Life Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Thank God For Life - Mascara Vibez
...
.....
oga Cleve
Mr producer
Mascara tun gbe de
eh tun gbe de x2
No matter, I dey thank God
........
E lomi wa ni court
some people dey prison
But we dey alive
Body complain till we dey alright
The money go drop again
A de ma Jo sege
I know you face alot to get this money
As a granstar
A de ma rira wa
sheybi a dara wa mo as a scammer
thank God for life x2
Even money no dey
If e never set is not your time
Dem go see you all over the town
a si ma make it
shake it
na your fear
oma face it
orin tiwa low-key lo Jo
ati Fi ese rin
ama gun motor
ireti be fun eni toba hustle
tó tepa mose
awa gan o lazy
100 percent sure
awa time go come
No matter how I dey thank God
.....
e lomi wa ni court
some people dey prison
But we dey alive
Body complain till we dey alright
The money go drop again
A de ma Jo sege
I know you face alot to get this money
As a granstar
A de ma rira wa
sheybi a dara wa mo as a scammer
thank God for life x2
Even money no dey
no be every time you go dey think
ja colorado ko reason
orin tiwa low-key lo Jo
ati Fi ese rin
ama gun motor
this life na turn by turn
no cap
e go reach your turn shogbo
but you no go sleep
you no go dull am ooo
awa gan ma win
ko oju ba pon
idoti ko lo kosi
because am always high
reason about this life
e ye Fi mi we omo to ti ji lati 2:30
ti ba ji ni 1:30 mo pe ji
I hustle like say I get no daddy
No matter how I dey thank God
.....
e lomi wa ni court
some people dey prison
But we dey alive
Body complain till we dey alright
The money go drop again
A de ma Jo sege
I know you face alot to get this money
As a granstar
A de ma rira wa
sheybi a dara wa mo as a scammer
sheybi eyan de ni mi
Owo de wunmi
iyà kinse Omi obe
iyà kinse sugar
oshi o yemi
awon gan fese niga
cuban 5million lorun
as Omo yin
sometimes when I reason about this life
I will never fall in love I say nigga
moti wo film
many bad thing
ti ko ye mi
ti ebi ba pa mi
kosi eni to mo
better days ahead
oti su mi
awa gan fese nigga
...
ATUNWA.VIBES