On My Grind ft. Hotkid Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
When I Dey studio
All my goons dem dey
Say na vibes only o
So I stay on grind
Make dem no go call me ajibole o
If no be money matter o
See my guy no go ring on me o
Cos ori nfomi o
Malakoriburu bami o
When I Dey studio
All my goons dem dey
Say na vibes only o
So I stay on grind
Make dem no go call me ajibole o
If no be money matter o
See my guy no go ring on me o
Cos ori nfomi o
Malakoriburu bami o
If no be money oya leave story o
Money rewrite my history o
Make am real fast like indomie
See this fine girl wan injure me o
Cos I make it fast I need cash
Only for the money I'm on time,
He dey chase for the bag
Wey me dey drop for the trash
If no be money dey go tell me
Make I hide my face
I hide my face
You know me so bless
Na why everybody now
Con dey shout my name
Shout my name
It a city of kings wey me come from
You no fit run my race
Caught up in a bad man chase
If you check tell them say
Another man wasted
I just wanna flex on flex
Nothing on my hand if ain't patek
Pull up all my ex on guide
Ina me room and their best of friends
Wey dey beg for help in ma room
She like my vibes she dey dance to my tune
Biggy say my check don clear
I finesse on them I go ball on them all
When I Dey studio
All my goons dem dey
Say na vibes only o
So I stay on grind
Make dem no go call me ajibole o
If no be money matter o
See my guy no go ring on me o
Cos ori nfomi o
Malakoriburu bami o
When I Dey studio
All my goons dem dey
Say na vibes only o
So I stay on grind
Make dem no go call me ajibole o
If no be money matter o
See my guy no go ring on me o
Cos ori nfomi o
Malakoriburu bami o
If no be money oya leave story o
Money rewrite my history o
Make am real fast like indomie
See this fine girl wan injure me o
Cos I make it fast I need cash
Only for the money I'm on time
He dey chase for the bag
Wey me dey drop for the trash
What dem say
Me tuneboi