Wetin Go Sup Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Nothing wey man fit to do for this life to be perfect
Sometimes e better make you dey offline all day oh
Jah make you look upon situation wey dey happen for this planet oh
Nahh only you wey fi to solve situations wey dey sup for this unstable planet oh
Sometimes I dey happy sometimes I dey sad
Sometimes I dey laugh sometimes nahh to cry
Sometimes I get money sometimes I dey broke
Sometimes I remember 1 day nahh to die
Some people love me but some hate me
Some relate with me while some doesn't
Some like my lifestyle while some doesn't
Some wan see me forward while some doesn't
Me I no go talk too much
Wetin go Sup go Sup
So why you come dey envy me
So Why you come dey eye me