OKUKUSEKU Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah yeah
V to the D
(Ooh ooh)
See anything you do them go talk
(Wɔ kasa)
If the thing dey play them go pause
Even when you start them go like make you stop
Susupon too dema pree make ah flop
(Wɔpɛ dɛ mɛ flop ooh)
But still Idey aim for the top
Get so many things wey ino dey talk (Wey ino talk oo)
See enemy never go see my top
No no
At all at all
Oh oh aah
(Oh ah, oh ah)
Dema never show no love (No love)
They just wanna control us (Eh eh eh)
They can never control us (Never control)
(Oh ah, oh ah)
From the bottom we'ah go up
Deep inner space astronaut
Do like a dynamite blow up
Okukuseku
Nipa ho ye hu
Wo bɔ wohu mɔden
Na nipa buufu (Okuku okuku)
Amena nu ɔmu etu
Nsu ɛnyɛ hu
Ɛnɛ sɛ wahwe ase a
Okyina wubɛ tu
Okukuseku ee
Nipa hu ye hu
Wo bɔ wohu mɔden
Na nipa buufu
Amena nu ɔmu etu
Nsu ɛnyɛ hu
Ɛnɛ sɛ wahwe ase a
Okyina wubɛ tu
(Haa ah aah)
1000 on my left side
10,000 on my right side
But I'm not harmed
Because Jah guide
He go provide (Yeah)
(Ye ye ye yee)
See even in the dark times, I do not cry
Tough times never last only tough guys
Daa yɛbɛ di kann
Never chop last
(Ye ye ye yee haahn)
See my fears I dey face o
Things make I craze o
Hwii ni mi botomu mi ni peso
It's why I grind
Me nti mo case o
No bi by might ebi grace o
Double on the dribble I dey take over
High on life never dey sober (High on life)
When I step in then it's game over (Ahn)
Abotrɛ nkoaa till the pain go
Working on myself so I lay low (Haa ahaa)
Okukuseku
Nipa ho ye hu
Wo bɔ wohu mɔden
Na nipa buufu (Okuku okuku)
Amena nu ɔmu etu
Nsu ɛnyɛ hu
Ɛnɛ sɛ wahwe ase a
Okyina wubɛ tu
Okukuseku ee
Nipa hu ye hu oo
Wo bɔ wohu mɔden
Na nipa buufu
Amena nu ɔmu etu
Nsu ɛnyɛ hu
Ɛnɛ sɛ wahwe ase a
Okyina wubɛ tu
(Haa ah aah)