Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

You dey

Dey play!

Oooooh ewe (Goat)!

Ur mate dey hustle

You come complain!

Nor be only your problem

Dey for here!

You seei down

You come dey contemplate

Ohhhh ewe (Goat)!

We kpagbe (Get up )!

Dey make movement

Come dey find your way

Make who sabi fi dey show you way!

Everybody dey dem lane

Dem focus take their way!


You dey fold hand

Seat down

Men dey outside

Wey dey galantigan!

No reasons am

Nor dey envy man

Galavanta no dey make

Mula

Ah ah

We dey galantigan

Bad mon osele

I Dey galantigan!

Enemies wan dey

Look d man

Blessings come from

Thy God!


You dey

Dey play!

Oooooh ewe (Goat)!

Your mate dey hustle

You come complain!

Nor be only your problem

Dey for here!

You seei down

You come dey contemplate

Ohhhh ewe(Goat)!

We kpagbe (Get up)!

Dey make movement

Come dey find your way

Make who sabi fi dey show you way!

Everybody dey dem lane

Dem focus take their way!


Bambam billa

I'm that nigga

Work for my dinner

Fall or winter

I still got to ginger

Some say I too nice o

Some say I too bad o

And I dey pass like Lingard o

But I still gotta to reach my goal's

Gotta stand on my ten toes

No ojoro o


So many people that I help

They be switching up

I get anointing for my head

So I'm giving dem

So many blessings to right

Shout-out baba GOD

All of these blessings on my left Alubarika

I remember when I dey stay

Mushin Olsoha

I really really came a long way

From Olosha

If I tell you my story my nigga

You go see say God is my healer! Dealer!


You dey

Dey play!

Oooooh ewe (Goat)!

Your mate dey hustle

You come complain!

Nor be only your problem

Dey for here!

You seei down

You come dey contemplate

Ohhhh ewe (Goat)!

We kpagbe (Get up )!

Dey make movement

Come dey find ur way

Make who sabi fi dey show you way!

Everybody dey dem lane

Dem focus take their way!


You dey fold hand

Seat down

Men dey outside

Wey dey galantigan!

No reasons am

Nor Dey envy man

Galavanta no dey make

Mula

Ah ah

We dey galantigan

Bad mon osele

I dey galantigan!

Enemies wan dey

Look the man

Blessings come from

Thy God!

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status