BELIEVE Lyrics
- Genre:Reggae
- Year of Release:2022
Lyrics
Hi
Say my name
Lemme tell a ghetto youth
You a fi Believe
Steady grinding mi friends on mi lay low
We na care if bad mind underrate we
Money calling I'm down for this paper
Mi see the future na me broke life them see
But I believe that's why mi gat my mind filled up
Even tho the road is tough I believe he go be as long as mandem never give up
Man no sleep on it cos we believe.
Won o believe
I Dey tell them say mo ma gbe ra a
Won o believe
I Dey tell them say I be superstar
Awon kan o believe
I Dey tell them say mo ma gbe ra
Won o believe
I Dey tell them say I be superstar
Won o believe
I Dey tell them say I go Go places
Awon kan o believe
I Dey tell them say I go di Omo tan so
Life got me like I should believe in myself
Believe in myself having confidence in myself
Climbing ladder gently watching over mi steps
Cos to fall down in life is just one step
And if I fall down amma pick up stand up
And Never give up like a champion
Me believe say if me never lose hope
Focus to make man never lose road
Say me waiting for mi time
Man no rush everything based on believe
If you see mandem on lay low
Man na stand hundred based on believe
Won o believe
I Dey tell them say mo ma gbe ra a
Won o believe
I Dey tell them say I be superstar
Awon kan o believe
I Dey tell them say mo ma gbe ra
Won o believe
I Dey tell them say I be superstar
Won o believe
I Dey tell them say I go Go places
Awon kan o believe
I Dey tell them say I go di Omo tan so
Say my name