
Are You God Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Are You God - TF
...
One day born one day die
Person e matter wey you carry for head oo
Range Rover G wagon na e Dey buy e fuel oo
If you want do am oo no Dey put sand for
Another man Gari
As he meet e personal person no you the file for divorce oo
All success no be jazz all money no be juju oo juju oo
If you get they go talko talko
If you broke they go talko talko
Are you God o ?
Are you God oooo ?
Allah ni ni baba ask dem say
Are you God o ?
Are you God oooo ?
Every we Dey suffer suffer
Who go help eii wana wana
From akim oda straight to Adabraka
Kwanso jojo still Aa yaboda
Waitin man no do
Waitin man no see
Step by step we go reach our destination
More congratulations but forget to ask dem say
Are you God o ?
Are you God oooo ?