Blessing Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Man got vision
Man finna live a life and make a good decision
Man fih gbes and man fi dey
Man finna see a lotta pressure buh man still dey
No be today
Man no dey lie if man got hoes then man prolly don’t know
Man fih smoke man fih joke man fih toast
Man fih get high on the low and on low key
Get a man codiene
Everybody get nice posing
Man runaway from the police man no be holy
Man geti toli toli
Yeeeoooh ah
Borow money no pay borrow more money mogbe holiday oh
If god dey then we dey oh
On the lowww and u know
Many many blessing fall on me
Ur mercy follow me
Baba u dey for me
And they know thousands blessings 1 dog (ple ple ple)
Many money 1 dog
Many people don talk , many people don talk
I fina let it shine i fina let e go down loo
Person wey dey for my life top don fall down lo
No more I don wan no pressure nomo
I don’t need ur loving nomore ohh ye yeeeh
Player oh baller number one ,i be player oh
Winging everyday for the paper oh
Body no fih gree moti gbera oh
Shordy ma pami o le
When the money come Demma call me yh
I no fih gree , i no fih fall in line
Mamiwata sef no fih change my mind
Waaa
Demma fih get wild wild wild thoughts
me i stii dey grind grind grind top
Hustle go pay mama must chop
Where the money dey
I buy mansion