Mio mo (i don't know) ft. Susmith Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
What you give is what you get
Dem buy benz, we flying jet
Baba don butter my bread
Now dem see me dem de vex
What you give is what you get
Dem buy benz, we flying jet
Baba don butter my bread
Now dem see me dem de vex
Emi omo ologo
Haters ti rogo
Wen i show dem go see my logo
Dey wan tell me wetin i don know
Ehh
Emi lomo ologo
Haters ti rogo
Wen i show dem go see my logo
Dey wan tell me wetin i don know
Igbati ma lowo
Mio mo, mio mo, mio mo mo mo
Wen i go blow
Mio mo, mio mo, mio seh ah
Igbati ma lowo
Mio mo, mio mo, mio mo, mio mo mo
Wen i go blow
I don't know
I don't know
I don't know
No no no no
Hustle for naija
No be play play my nigga
Anyhow e be we are not a loser
Shey u shenk me omo i no cap
Eh zero cap
When you get money
Ugo dangbanana
Wa jaiye lati naija wo canada
Ilume burkina faso kaduna
Oro owo lo bami
I no want wahala ah
Emi omo ologo
Agh
Haters won ti rogo
When they see me
Dem dey show their logo
Dem dey me wetin i no know
Emi lomo ologo
Haters ti rogo
Wen i show dem go see my logo
Dey wan tell me wetin i don know
Oh
Igbati ma lowo
Mio mo, mio mo, mio mo mo mo
Wen i go blow
Mio mo, mio mo, mio seh ah
Igbati ma lowo
Mio mo, mio mo, mio mo, mio Mo mo
Wen i go blow
I don't know
I don't know
I don't know
No no no no
Igbati ma lowo
Mio mo, mio mo, mio mo mo mo
Wen i go blow
Mio mo, mio mo, mio seh ah