Nazel - Magical Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
you gotta work hard
no food for lazy man
you gotta stay up
steady working on a plan
Mi I smoking my ice
Rooling my dice/
Life is a gamble
Mi I taking a chance.
I don’t give a fuck
I don’t give a fuck
Push me to the wall. I be force to pull a gun
Gun Gun powder bullet steady Dey fly/
the government be vampire na the youth dema kpai/
News television some pastor. demma lying/
Farmers slaughtered the blood of innocent are crying/
We go kpai for this matter. revolution be calling/
News television judges jumping off the topic/
Everyone is silent them Ah scared of talking/
suffering and smiling Dem leaders demma choping/
down on my knees say a prayer with my rosely/
I'm not holy!!!
jejely I no want wahala. I no want palava.
me watching my back closely/
I'm done crying I'm wiping off my tears
Coming out these shadows see
I'm facing all my fears/
Wish I can get back all my wasted years/
the system is a scam they playing us like chess/
greedy bastards. want to see the youths turn beggars/
cheers. we getting better. play your chess we playing checkers/
who dey check am nobody!!!!
badda man sef go deck am/
the discussion go be later if it's not about the cheddar/
nobody cares Na why I no da settle for less
another man problem me no fit put for head
nobody give a fuck about your grind ooo
work and pray to God dem go see you shine ooo
me I da para oooh
matter just da make me just da rara ooo
bring the palm wine I want to manya ooo
I no fit to kill myself
bring Nsala ooo
with blood sweat I made it
pull up in mercedis
she ah want e doggy so me
bite her like a rabies
my flow cold like a winter
I live rappers outside shaking
young fella kuti
I’m a legend in the making
I’m the man of people’s
am vast with my ego
see the future with a bird eye view
sight of an eagle
my punch is lethal
I never see dem equal
my word is like a license gun
killing dem is legal
you gotta work hard
no food for lazy man
you gotta stay up
steady working on a plan
dream chasing on a week day
party hard on the weekend
mind your word and what you preaching
tell the truth wen you teaching
never forget where u came from
blame nobody for your failure
live your life I no deprive you
I gat my life you gat your life too