My Lane Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Ano Dey like Wahala, Ano Dey like case
No trouble for my space
I just want the dollar, just want the cake
Double up my Os, girl dem mi nuh chase
Me Ano Dey like Wahala but Ano Dey fear face
Blessing dey come my way
E dey come my way
Soft life I be living everyday
No Dey see nobody, man I Dey my lane
Everyday Adey run my race
No dey see your Moto, me I waka my lane
Everyday I Dey win my race, my race
Charle me I Dey my lane
Everyday Adey run my race
No bad energy, I Dey waka my lane
Everyday I Dey win my race, my race
Me Adey my lane, Yeah Adey my lane
No bad energy, Adey waka my lane
Everyday I Dey win my race, my race
Charle Me Adey my lane
Everyday I Dey run my race
No bad energy, Adey waka my lane
Everyday I Dey win my race, my race
I just dey chop life, Ano Dey rush
Very soon you go see me in a Porsche
Start from the bottom, I'll see you at the top
Pull up with a bad b with the roof gone
1, 2 I do it right
3, 4 Baba God dey my side
So you know I do it right
Been on the grind, day and night
No Dey see nobody, man I Dey my lane
Everyday Adey run my race
No dey see your Moto, me I waka my lane
Everyday I Dey win my race, my race
Charle me I Dey my lane
Everyday Adey run my race
No bad energy, I Dey waka my lane
Everyday I Dey win my race, my race
Me Adey my lane, Yeah Adey my lane
No bad energy, Adey waka my lane
Everyday I Dey win my race, my race
Charle Me Adey my lane
Everyday I Dey run my race
No bad energy, Adey waka my lane
Everyday I Dey win my race, my race
Me Adey my lane, Yeah Adey my lane
No bad energy, Adey waka my lane
Everyday I Dey win my race, my race
Charle Me Adey my lane
Everyday I Dey run my race
No bad energy, Adey waka my lane
Everyday I Dey win my race, my race