
Shakara Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2013
Lyrics
Intro
You dey hold the side me I dey feel you oh
Time is ticking, give me something
It’s the best of me wey I dey give you oh
Time is ticking show me something
If you hold me tight i no go lead you on
Time is ticking, tell me something
I don’t need to waste your time
Let me do my shakara
Oya shakara oloje
You no see say me I no play
If na patience I no dey
I don talk I no talk again (2x)
Walk in the place like who’s the guy
I could tell that you’re really not used to I
Superman in the city like I used to fly
Worth more way more than you could buy
Eh eh, im the man with the cool supply
Black magic im the man
Your label wanna sign the man
But the boy in high demand
Even your babe dey eye the man
Everywhere dem dey eye the man
BBM, Facebook dem dey eye the man
You no dey ***
Many girls wanna lie to me
Cus im real real cool and I talk real smooth
They dosent know im a bad man
Im a bad beamer
Im a bad Benz
Im a bad dinner
But by the way
This your body eh eh
You dey hold the side me I dey feel you oh
Time is ticking, give me something
It’s the best of me wey I dey give you oh
Time is ticking show me something
If you hold me tight i no go lead you on
Time is ticking, tell me something
I don’t need to waste your time
Let me do my shakara
Oya shakara oloje
You no see say me I no play
If na patience I no dey
I don talk I no talk again (2x)
Heel blows
Forty eight carat watch die
If I hear say you no smile
You know, you set but you too slow
And me im too old
And they say im too cold
By the way I think you’re sexy
Hope say you go *** dey check me
On a Friday
Drink wine while we listening to shade
Maybe it could lead to something
Ah ah, you na defender
Its my troopers you’re intercepting
The man has to be into something
Right now Im into you
I know the right thing to do
Is the song that I sing to you
Right here is *** tune
Break it down
Bring it back
Give now
Oya oya oya oya
You dey hold the side me I dey feel you oh
Time is ticking, give me something
It’s the best of me wey I dey give you oh
Time is ticking show me something
If you hold me tight i no go lead you on
Time is ticking, tell me something
I don’t need to waste your time
Let me do my shakara
Oya shakara oloje
You no see say me I no play
If na patience I no dey
I don talk I no talk again (2x)