Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Paper - Slamkhid

...

Phonex ni baddest producer

(Oh, na-na-na, na-na)

(Uhm, uh-uh-uh, hello)

If you want to love me now

Love me, don't love me later, eh

'Cause my later na for people wey dey gimme paper, oh

When I need dem, dem dey for me

Dey no sleep on my matter, oh

I go pay good with good

I go pay evil with evil

If you want to love me now

Love me, don't love me later, eh

'Cause my later na for people

Wey dey gimme paper, oh

When I need dem, dem dey for me

Dey no sleep on my matter, eh

I go pay good with good

I go pay evil with evil

Shotigbon, everybody way say, dem dey for you (dey for you)

Where dem, na story, oh

Story for another day

Make the rain fall down, make e no go away

Wicked to the core, I getti good heart, oh (good heart, oh)

Who get God na him dey see light, oh (see light, oh)

Only one time I dey on good mood, oh (good mood, oh)

Na that time wey I see food

Dey for who really dey for you

When You order, does wey dey pay for you

No go loose guard dem, 'cause dem dey for you

You self check am, you self check am

Dey for who really dey for you

When You order, does wey dey pay for you

No go loose guard dem, 'cause dem dey for you

You self check am, you self check am

If you want to love me now

Love me, don’t love me later, eh

'Cause my later na for people wey dey gimme paper, oh

When I need dem, dem dey for me

Dey no sleep on my matter, oh

I go pay good with good

I go pay evil with evil

If you want to love me now

Love me, don’t love me later, eh

'Cause my later na for people wey dey gimme paper, oh

When I need dem, dem dey for me

Dey no sleep on my matter, eh

I go pay good with good

I go pay evil with evil

See my blood, me I know my blood

So many people want dey call me blood

Me I know my blood ogbemi, oh, my God

I no getti problem, na to burn my blunt

I be fire, no man fit to quench am, oh

Me am leaving lavida local

Gone are days when we're wasting vocal

Back in the days, dem dey reason us local

Dey for who really dey for you

No go loose guard, mama wey dey pray for you

No go loose guard, padi wey dey stand by you

No go loose guard, no go loose guard dem

Dey for who really dey for you

No go loose guard, mama wey dey pray for you

No go loose guard, padi wey dey stand by you

No go loose guard, no go loose guard dem

If you want to love me now

Love me, don’t love me later, eh

'Cause my later na for people wey dey gimme paper, oh

When I need dem, dem dey for me

Dey no sleep on my matter, oh

I go pay good with good

I go pay evil with evil

If you want to love me now

Love me, don’t love me later, eh

'Cause my later na for people wey dey gimme paper, oh

When I need dem, dem dey for me

Dey no sleep on my matter, eh

I go pay good with good

I go pay evil with evil

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status