![Tipsy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/20/88907f5e5bcb42da950213aec0155459_464_464.jpg)
Tipsy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Everyday no sleeping
Hustling lori shirishi
Hunger dey show me big thing
Sapa abeg make you free me
Me and you no sign any deal
My life is down what a pity
Sheka lo jaiye
As long as you hustle today
As long as you struggle today
Brother e surely go pay
No go change your ways
Keep on the grinding I say
As long as you hustle today
Brother e surely go pay
Give me one bottle of whiskey
Give me one shot of Hennessy
Give me one puff make I feel free
Girlie dont call baby free me
Give me one shot make me tipsy
Give me one puff make I feel free
Give me one bottle of whiskey
Give me one shot of Hennessy
Give me one puff make I feel free
Girlie dont call baby free me
Give me one shot make me tipsy
Give me one puff make I feel free
Me I dey do my things my way
Hustle like who wan die today
Baby dey stress me I tell am ma pami na
If you broke dem go treat you like animal
But me I don notice say the life we dey
Every man e dey run relay
You gats help yourself for the race you dey
My guy
Sheka lo jaiye
As long as you hustle today
As long as you struggle today
Brother e surely go pay
No go change your ways
Keep on the grinding I say
As long as you hustle today
Brother e surely go pay
Give me one bottle of whiskey
Give me one shot of Hennessy
Give me one puff make I feel free
Girlie dont call baby free me
Give me one shot make me tipsy
Give me one puff make I feel free
Give me one bottle of whiskey
Give me one shot of Hennessy
Give me one puff make I feel free
Girlie dont call baby free me
Give me one shot make me tipsy
Give me one puff make I feel free