Fya Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Raar
Hmmmm Horlhy baby oh
Starblizz
The way you whine dat thing
I swear you go kill me Amaka
Kakarakaka your body dey kpakam
Oh Lord
You gat my number for phone
Anytime wey you need me nack am
Ohh
You dey high me like larger
Yeah
Cus the way you dey do
In dey do me lazy
I say wetin you do
She say wetin I see
Oh wetin I see
Na Fya for your body oh
Shey you go change am for me
Shey you go change am for me
For your body oh
Girl I dey feel your body
Girl I dey feel your body
Fya for your body oh
I feel the Fya burning
I feel the Fya burning
For your body oh
Shey you go change for me oh
Yeah Fya for your body oh
Dámilọ́lá Dámilọ́lá
Dámilọ́lá do me loyal
Omotena Omotena
Omotena do me proper
Forget Philomena or Carolina
Dem just won dey turn you over
Give me ginger
Do me special
Na only your love fit to holly me down
Cus the way you dey do
In dey do me lazy
I say wetin you do
She say wetin I see
Oh wetin I see
Na Fya for your body oh
Shey you go change am for me
Shey you go change am for me
For your body oh
Girl I dey feel your body
Girl I dey feel your body
Fya for your body oh
I feel the Fya burning
I feel the Fya burning
For your body oh
Shey you go change for me oh
Yeah Fya for your body oh
Oh nana oh nana
Oh nana pemiwa
Oh yeah yeah oh yeah yeah
I'm feeling your love so tell me why
Gimme loving that I want
Gimme loving that I need
Dis your love is all I want
Say dis your love is all I need
Cus the way you dey do
Gimme loving that I want
Gimme loving that I need
In dey do me lazy
Dis your love is all I want
Say dis your love is all I need yeahiyeh
I say wetin you do
She say wetin I see
Oh wetin I see
Na Fya for your body oh
Shey you go change am for me
Shey you go change am for me
For your body oh
Girl I dey feel your body
Girl I dey feel your body
Fya for your body oh
I feel the Fya burning
I feel the Fya burning
For your body oh
Shey you go change for me oh
Yeah Fya for your body oh
Oh nana oh nana
Oh nana pemiwa
Oh yeah yeah oh yeah yeah
I'm feeling your love so tell me why
Gimme loving that I want
Gimme loving that I need
Dis your love is all I want
Fya for your body oh