Somebody Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Only jah knows Tomorrow
I pray to live my life without Sorrow
Plenty things for my head
No food my hands
But I dey wait till the end
When my pain go go away o
And I know I still go rain o
Cuz I know my heart plain o
And I no go see delay
I no go see delay o
I just wanna be somebody
I Dey find money like dangote
I just wanna be somebody
Make I leave, make I Dey ok
I just wanna be somebody
I Dey find money like dangote
I just wanna be somebody
Make I leave, make I Dey ok
If I Dey on my lane
I Dey do my thing jejely
I Dey drop Gbedu like Sempe Sempe
Na one life I get
Make I live abeg
Make we live with love
No go live with hate
I go be number one
No be number eight
Even up till date
I still dey elevate
Shout out to the ones wey dey there before me
Jah Jah blessings follow me
Mama still Dey pray for me
Enemies no follow me
All my ladies Jo fumi
If na money So fumi
I want it all... I want it all
You know I want it all
I just wanna be somebody
I Dey find money like dangote
I just wanna be somebody
Make I leave, make I Dey ok
I just wanna be somebody
I Dey find money like dangote
I just wanna be somebody
Make I leave, make I Dey ok
How you go feel if you see me in a private Jet?
Even if you never know me yet
I Dey work, I Dey clean my sweat
You'll never see me in my dirty Shirt
I Dey keep all the things on a low
One day all man go blow
Man am steady on a roll...
You know o man am steady on the road…