Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

Lyrics

Intro- whor whor whor whor Whor who's yeah

Leki j is my name baby, uwee,

Flex!

Pre Chorus-- (Leki j)

Oh bae let's make this love rekindle

Leave dem bomboclat

You know there's nothing that They can't do

Count on me baby

Like 1,2,3 no puzzle whooa whoor


Chorus-- (Leki J) dem to leave am Like that

Dem say we no match (make dem Leave am like that)

Na we dey fly pass ( make dem Watch us like that)

You know say dem jealous ( with Their big head like that)

Like that.

Tell dem to leave am like that

Dem say we no match (make dem Leave am like that)

Na we dey fly pass ( make dem Watch us like that)

You know dem just jealous ( with Their big head like that)

Like that.

(Flex Royalty)

Yeah

Eh

Girl don't go far make you come Close

Wanna take a picture make you Come close

You be the reason I dey compose. This song

Together we go upload

Say make them talk I no mind Wetin them say

Girl forever na me and you we go

And anything you want I buy I go Pay

You give me joy and melody

Girl for my sleep it is you that I see

Light up my world girl you my Fantasy

This is my love you can have it for Free

And we no go let nobody know


Chorus-- (Leki J) dem to leave am Like that

Dem say we no match (make dem Leave am like that)

Na we dey fly pass ( make dem Watch us like that)

You know say dem jealous ( with Their big head like that)

Like that.

Tell dem to leave am like that

Dem say we no match (make dem Leave am like that)

Na we dey fly pass ( make dem Watch us like that)

You know dem just jealous (with Their big head like that)

Like that.

(Flex Royalty)

Shawty go low shawty go low

I love it when you wiggle on me

Shawty bend low

Baby bend low

Na this kind thing nai dey make Man kolo

Oh yeah

My heart dey beat like kpokpo di Kpo kpokpo di kpo kpokpo di kpo Eh

The thing dey sweet me like Chocomilo chocomilo chocomilo

Girl for my sleep it is you that I see

Light up my world girl you my Fantasy

This is my love you can have it for Free

And we no go let nobody know

Bridge -- (Leki j)

Stop taking what dem say you Know that love is true ( love is True)

Bridge --(Flex)

Girl you burst my thinking and You know that love is trueee

Kai soft beat again.. leave am!

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status