Shibalaba Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Jiggy
Iamdah9
Sound from the magic realm
Now my pastor is speaking in Tongues
Casting the wrong demons out of an Angel
Nah confusion you be
Pikin wey go school look your baka No fit know book
For there face she be ashana
For my own face she be rihanna
Ehe Ehe you be rihanna
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn
Good girl gone bad
Daddy love you stop that
She be my mortal combat
I love her like that like that that that...
Good girl gone bad
Daddy love you stop that
She be my mortal combat
I love her like that like that that that...
Shibalaba shibolobo
You carry baka like e gorodom
You dey pepper the boys like atarodo
Even me wey dey sing
I don walangolo
Shibalaba shibolobo
You carry baka like e gorodom
You dey pepper the boys like atarodo
Even me wey dey sing
I don walangolo
This is something I can't really say
Are you a normal human or an angel
If loving you issa sin then I'm going Going to hell
Maybe this is the consequence of my Sins since I can't really tell
I can't really tell
I can't really tell
Good girl gone bad
Daddy love you stop that
She be my mortal combat
I love her like that like that that that...
Good girl gone bad
Daddy love you stop that
She be my mortal combat
I love her like that like that that that...
Shibalaba shibolobo
You carry baka like e gorodom
You dey pepper the boys like atarodo
Even me wey dey sing
I don walangolo
Shibalaba shibolobo
You carry baka like e gorodom
You dey pepper the boys like atarodo
Even me wey dey sing
I don walangolo
Shibalaba shibolobo
You carry baka like e gorodom
You dey pepper the boys like atarodo
Even me wey dey sing
I don walangolo
Sound from the magic realm