Slow Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Ayayayayai ayayayai
Eleegal eleegal eleegal slow
Slow, Slowly
Rock your body oh rock your body for me oh
I fitto change your life in a second oh baby oh oh
Say na true love wey me I geti geti for you oh oh eh
So why you fine like this
Your mama born you well
You be better pikin yaay
Why you fine like this
Your mama born you well
You be better pikin yaay eh
E bami pe Tope Tope ti ko mi si ponpe
E bami so fun Yetunde make she no carry my love gbese
So many girl I throw away I no fit cheat on my baby oh
Do anything to please my bae everyday
Coz I've fallen for you ohh yaay
Wetin I go do ohhh yaay
Fallen for you ohhh yaay
Wetin I go do ohhhh for you
Biko take it slow slowly
Rock your body oh rock your body for me oh
I fitto change your life in a second oh baby oh oh
Say na true love wey me I geti geti for you oh oh eh
So why you fine like this
Your mama born you well
You be better pikin yaay
Why you fine like this
Your mama born you well
You be better pikin yaay eh
Baby make I give you proper loving no be China
Ain't nobody fittu stealu my Chioma
Coz where you dey dey dey na there I go dey
Who born the man wey wey wey go steal my bae

Wizard