Maria Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
This must be the fabulous gang
Hum hum hum hum hum…
Hum ye ye ye ye ye eye
Ye ye ye
Huh huh huh oooh
K Flows
Put a gun straight to my head
I no fit like Wetin I hate oh
For your I lose e weight
Baby see I don dey craze oh
Forgety other girls, Omo flex
E be you wey dey my head oh
Come give me this lovey make I rest
Make I no go lose my sense
Ma, ma, Maria oh oh!!!
Maria oh
ma, ma, Maria oh oh
Maria oh
ma, ma Maria oh oh
Maria oh
Ma, ma Maria oh oh
Tell Maria say my heart beat for ham oh
Beat for ham oh
Ma, ma Maria oh oh
Tell Maria say
ma ma Maria oh oh
Maria oh
Ma ma Maria oh oh, oh oh oh
E be you oh, e be you uh
African bad girl e be you uh
E be you uh , e be you uh
Wey de coolu my stress e be you uh
E be you uh, e be you uh
When I pick up my phone e be you uh
E be you uh, e be you uh
Even when in my dreams e be you uh (for life)
E be you uh e be you uh
Wey Dey give a man joy e be you uh
E be you uh, e be you uh
Wey Dey light up my day e be you uh
E be you uh, e be you uh
Wey Dey burst up my brain e be you uh
E be you uh e be you uh wey I go carry go church e be you uh
Ma, ma, Maria oh oh!!!
Maria oh
ma, ma, Maria oh oh
Maria oh
ma, ma Maria oh oh
Maria oh
Ma, ma Maria oh oh
Tell Maria say my heart beat for ham oh
Beat for ham oh
Ma, ma Maria oh oh
Tell Maria say
ma ma Maria oh oh
Maria oh
Ma ma Maria oh oh, oh oh oh
You get sense
Girl you too fine
You dope die
Melony pulpy
You get sense
you too fine
You dope die
Melony pulpy
Too fine
Get sense
You dope die
Melony pulpy
Yo yo yo yo yo ho wah
Yo yo yo yo yo ho wah
Oh nah nah nah nah Nah
Oh nan nah nah nah aah
Hum hum hum hum hum hum hummm