
Criminality Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Let us mention the different realms of criminality
Chai
Me sef i be criminal
You be cri… Criminal, armed robber na criminal
Okada rider na criminal everybody na criminal
Cri.. Criminal government na criminal
Market women na criminal everybody na criminal
Abeg make una feel me now the reality’s that we all criminals
We try to hide the fact and make it minimal
But can I explain before y’all kill me now
You never thief before you never try to take another man chick before
You never cheat before copy home work before
You never thief meat from pot before or
You never broke the law opportunity knocks God open doors
But your fathers went in and stole from us now y’alll gonna act like you broke or poor
Word to the unemployed shout out the girls playing boys as toys
If you live by the sword and die by the gun
If you stole with a pen how you die in the end
You be cri…. Criminal, pastor na criminal
Senator nkor criminal everybody na criminal
Cri…. Criminal president na criminal
Banker na criminal Ubanka you be na criminal
One brother tried to take advantage of one brother
Whos tryna take advantage of another brother
We all robbing one another one another
Put us together that’s one big gang of robbers
Some dey use gun some dey use brain
Some dey use mouth some dey use keyboard
Some of them are armed to the teeth
Armed with the bible they lie when they preach
Pay your tithes bro pay your tithes bro
My 10 percent don come with bank charges
Don’t come with value for your tax but you pay tithes thanksgiving sow seeds I’ll pass
Hit you with mathematics take from the poor while they living lavish bandits
Banks do it like its magic make your money vanish and that’s sick
You be cri…. Criminal, all these banks be criminal
Dem take my money dem be criminal, V.I.O na criminal
Police nkor (cri)…. Criminal FRSC na criminal
Governor na criminal all una father una be criminal
Hey …slow, ah …move….. feel me
Doctor na criminal, mechanic na criminal
Carpenter nkor criminal everybody na criminal
Haa criminality dem dey practice criminality
Their religion na criminality hai
Crimi crimi crimi crimi crimi criminality
I said criminality dem dey practice criminality
You be cri…. Criminal, PHCN na criminal
Dem take money no light criminal everybody na criminal
Cri…. Criminal you sef na na criminal
Your boyfriend na criminal Your girlfriend na criminal