![Elejo Wewe](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/16/e1187c55123c4e249d0adb9bf0dd4743_464_464.jpg)
Elejo Wewe Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
La vida
Loca
Olololololololo
I be one man mopol I’m so broke
Gat me thinking all time I feel soba ah
All my feelings gone lost the street so cold
Buh onisokuso ejor lobayin
Sunmala Oma sunmalisa
Sunmala Oma sunmalisa
Ele jor wewe Ele jor wewe
Ele jor Wewe Ele jor Wewe
I be the boy wey God Dey bless
Why you Dey form
Why you Dey vex
Won soro wa ah ah
Na there problem be that o o
Me I no get time to dull
Jeje monshaye me I no run
Mio le sare keke kinwa kolu motor
Man must to chop
I be one man mopol I’m so broke
Gat me thinking all time I feel soba ah
All my feelings gone lost the street so cold
Buh onisokuso ejor lobayin
Sunmala Oma sunmalisa
Sunmala Oma sunmalisa
Ele jor wewe Ele jor wewe
Ele jor Wewe Ele jor Wewe
Sometimes I feel like say tomorrow no dey
Depression dey
Buh my lyrics dey cos gobe
Sometimes dem be like say the boy too local
Buh I’m living la vida loca
Pomp Hennessy sm king Ma
Time no dey me no get there time
Badman working everyday and night
I be one man mopol I’m so broke
Gat me thinking all time I feel soba ah
All my feelings gone lost the street so cold
Buh onisokuso ejor lobayin
Sunmala Oma sunmalisa
Sunmala Oma sunmalisa
Ele jor wewe Ele jor wewe
Ele jor Wewe Ele jor Wewe