GRIND Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
I put my life on the line just to get the cheddar
So many ups and downs but me no be story teller
Kashi kamaro wole pelu Mercedes you get that ?
Ema sare oga yin malagun e ma fenu fera
So many things wey dey bother man
But as a bad guy I no wan use am go dey bother man
But my brother man Why everything con hard like further maths
Kosi joy nigboro errbody na para man
And I stand 10toes on my grind
Omo ye mi call my phone for the bag
Even if na cannabis I go blao
Even if na cannabis I go blao
everyone is going through alot different people with different problems,but anyhow e be make sure you’re stacking up bro
let me do this in a jiffy
Mofe so edun okanmi nisin
Wanni omo to pawo logba yi my nigga make you listen
Go hard or you go home Abi kopada si kitchen
Everybody cashing out kosi omode lori titi
No money no love we out here in a cold
If owu dey blow you na then your friends go turn chameleon
Baba send down your blessing ki omo yin sare je BOA toba je PPP baba God kin sha tiwa okay
And I stand 10toes on my grind
Omo ye mi call my phone for the bag
Even if na cannabis I go blao
Even if na cannabis I go blao