Things On Things ft. Detailmadeit Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Lets get it my g
You know its og popah
Stop playing with the gang
Big detail
Say wetin dey sup
Wetin dey sup
Wetin dey sup
I see your kele for my crib she want to pop
And if she fall into my crib she must to fuck
And if she fall into my crib she must to fall
wetin dey sup
wetin dey sup
wetin dey sup
I see your kele for my crib she want to pop
And if she fall into my crib she must to fuck
And if she fall into my crib she must to fall
She wanna back it up on me, she wanna run and call police
Say the shayo plenty and the loud plenty
Say na things on things
She wanna back it up on me, she wanna run and call police
Say the shayo plenty and the loud plenty
Say na things on things
Things on things, sipping
Chilling with the gang and we puffing
Way too many things wey the man don see
Way too many kele want to suck my
But they can't see me unless I wine my tint
Big boy things, chilling with your kele and you can't see shit
Expensive things, big detail spend a lot on retail
She wanna back it up on me
She wanna run and call police
Say the shayo plenty and the loud plenty
Say na things on things
She wanna back it up on me eh eh
She wanna roll it up on me eh eh
Say the shayo plenty and the loud plenty
Say na things on things
Pretty girl why you move like that
Way you move wanna bust that back
Tell that girl I no dey move like that
If you come to my house then you gats to kpansh
Awee, spread back and she spread nyash
Lets get it my g