
Tell Me Why ft. Skubidoo & Hizzyghizzle Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Tell Me Why ft. Skubidoo & Hizzyghizzle - Dareylil
...
Oh my god it gizzle the busy finger
Dareylil eh eh
Hizzy gizzle
Skubidu yewo
Ejebe
Tell me tell me why good people die young
Tell me why bad as it dey strong
Tell me tell me why we no dey leave long
Tell me why wetin we dey do wrong
Lekki massacre mass lagbaja
All we leaders we dey rull ijoba alagbada
Dem no get conscienc no dey pity people rara rara
We dey live in fear life suppos be sagadat
I just wana live long live long live long live longer
I wan live longer eh eh
I just wana live long live long live long live longer longer longer