Money Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Ah they call me Relish Ooo
#RAWFEARH
Your bobobo boyyy
Your bobobo boyyy
#RAWFEARH
Root of all evil, Money
But they church need money
Who are my I ? I need money
Make I fit to flex mama
Make I fit to flex baby
Shama & manya eh hhe eh hhe
This life Oo this life
Na one...ye yeah ehh
My life ewo….I focus o
Focus on the bigger bags o
Focus o ooH
I know the reason you
If you the reason me
And I’m making the money
Because moneyyy know get enemy yeaaa…. Come in eh eh
Sha you know say
Money no get enemy like water
you know say
Money no get enemy like water Oooo
Sha you know say
Money no get enemy like water
you know say
Money no get enemy like water Oooo
Want to live large, money
( money my money Money )
Want to chop life, money
( Money my money Money )
Love is sweeter o, money
( Money my money Money )
Better education o moneyyy Oo
( Money my money Money )
All na moneyyy…..
Cuz you see, money Answereth
All……… things
Uh chum, me I want money
No lie, more more money yoo
That’s why we working all day
Naija to Soweto, when the money
Is kpailin in, I swear e dey give me joy
Oya call dem guys dem boys
Oya smoke some smoke something
Oya ehhh shamaya eh shamaya eh
Groove o Oh o Ooo
Ooh hhe…… shamaya eh
Ooh hhe…… shamaya eh
Ooh hhe…… shamaya eh
Ooh hhe…… shamaya eh
Sha you know say
Money no get enemy like water
you know say
Money no get enemy like water Oooo
Sha you know say
Money no get enemy like water
you know say
Money no get enemy like water Oooo
Want to live large, money
( money my money Money )
Want to chop life, money
( Money my money Money )
Love is sweeter o, money
( Money my money Money )
Better education o moneyyy Oo
( Money my money Money )
All na moneyyy…..
Cuz you see, money Answereth
All……things