Hustler's Anthem Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Oh oo
Ohhhh
I no dey looku uche face
Cos money no dey him face
Makes jack a poor man
All sleep no work
Makes jack a poor man
I no dey sleep i just wan ball man
I no dey looku uche face
Cos money no dey him face
All sleep no work
Makes jack a poor man
All sleep no work
Makes jack a poor man
I no dey sleep i just wan ball man
I no dey looku uche face
Cos money no dey him face
All sleep no work
Makes jack a poor man
No be today i don dey grind e oooo
Oluwa pick your call
See your boy don dey cry ooo
I get many many things i want to say
Many many things i want to ask
I never see any rich person
Wey get money wey dey vex
Wan wah wah
Dangote no dey vex
Mike Adenuga him no dey vex
Dem get plenty money
Incase problem come dem no go stress
And if them cry dem go cry
Inside private jet oh oo
I grew up so me i gats face my fears
I dint choose but me i no get excuse
I can't wait for the day
I go dey on news
All sleep no work
Makes jack a poor man
I no dey sleep i just wan ball man
I no dey looku uche face
Cos money no dey him face
All sleep no work
Makes jack a poor man
All sleep no work
Makes jack a poor man
I no dey sleep i just wan ball man
I no dey looku uche face
Cos money no dey him face
All sleep no work
Makes jack a poor man
All sleep no work but everyday
You dey pray for miracle
U want to stand fit like a pinnacle
Make your money long
Break the walls of Jericho eh
Wahala belike bicycle
U no get work u dey pray for grace
My brother man no go face disgrace
Focus of mind on your hustle
That your dream make you chase eh
No go dey look uche face ooo
My brother man relax
Focus your mind on your hustle
As far as you dey work
One day you sef you go dey bubble
Dominating the internet
Them go dey search you for google
And anything you get
You go dey get am in double
I never see weytin God no fit do
If he fed the birds he can still feed you
So when your turn e go come
E go sure for you
But no go forget all your men
Wey bin dey for you
All sleep no work
Makes jack a poor man
I no dey sleep i just wan ball man
I no dey looku uche face
Cos money no dey him face
All sleep no work
Makes jack a poor man
All sleep no work
Makes jack a poor man
I no dey sleep i just wan ball man
I no dey looku uche face
Cos money no dey him face
All sleep no work
Makes jack a poor man