The love of Money Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
The love of Money
intro: yai fire blaze fire burn d wicked people u know
dey dont know chy* ifk in the making..
verse : 3 brodaz kill each other coz of money dat shit was xo real it was funny no be blood dem be? omo i cant tell money change a pastor daughter to a runs girl,
fake prophets cum with fake propecy just to eat u and put in fantasy some dey do bad things wey u no fit see fk u mehn fuck ur fake legacy,
The money change a nigga to a gangster now he is selling Dope and he's a pornstar , money make kenechukwu buy hp for alaba rago him no get tp from ojo to lekki to winpe follow who know road but hold your tp chey while dem waiting for my ep, my haters go get high v.p,
E no tey as i show from jalingo c my swag men wey sharp pass alliko everyday na my fone dem dey ringo na money make the girl go kn*ck bingo
Hook : omo the money must come *3
the nigga must blow *3
eco must lap *3
wetin i reap i go sow *3
mi and my niggaz full of faith mi wait a long time mi don dey loose weight , from da south south side me don dey migrate wen rubber show we go dey gyrate,
Lord mi nuh wan kill for the paper me nuh wan do shit for the paper mi nuh wan shed blad for the paper many men do shit for the paper,
from grass to grace eh baba God make you give me grace eh, from place to place eh baba God make u shine my lace eh,
one day of Gods favor can change ur life time of labor i work hard and i try to endeavor make the money sharp pass aboki razor...
Outro