Ondo Massacre (feat. Emi Skai & Priskid) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
My guy
Walai
Nigeria don scatter ooh
People dey die ooh
People dey cry ooh
Some dey shamanya
But na tears dey my eyes ooh
Just one sunday
Na story come my side ooh
Say people wey go church for ondo don die ooh
Government tell us say na explosion when na gunshot
Blood stains on sunday
Some birthday na that day
Some birthday na that day
And that day na sunday
Wey people go just dey
Dey serve God with their praise
Anything i talk aah
I talk am for their sake
Make nobody come here dey ask me for my name
I talk am for their sake
Make nobody ask for name
Na so i take hear the matter make you reason am
Make you reason am brother
Wetin dey kpa for here
Na so on sunday i hear say dey massacre
Wetin dey happen say disaster
Wetin kpa na
All of my nigga make una check am now
I was on my own base on the internet
Con hear say massacre go dey kpa for here
Wetin sup every night and the killing dey happen
Nobody dey fit to dey talk
Confront the Governor
Confront the President
E be like say everybody wear Earpod
No con dey hear wetin dey happen
Their just here quiet
I swear to God na tears dey my eye
Living the life is a fake life
This country na fake vibe
Day on my own is a old sign
People dey die ooh
People dey cry ooh
Some dey shamanya
But na tears dey my eyes ooh
Just one sunday
Na story come my side ooh
Say people wey go church for ondo don die ooh
Taste the fun
Ooosww Aaaahh