Loading...

Download
  • Genre:Country
  • Year of Release:2022

Lyrics

How far guy Abeg if you dey come back

Buy me loud,this Sk no dey give me joy

Again, any fine girl wey you see around

That side wey be say she package well

Help me tell am say crushww dey call am

Tell am say I go give am money, money no

Be problem, I just wan relax guy


They say I dey smoke I dey drink I dey Bomb I dey

Chase client, They call me bad boy

They call me bad boy

Say i no dey rest, blowjob every night

Addicted to sex, they call me bad boy, They call me bad boy,


Forgot say money dey I get pain, wetin

Dey my head no fit enter ur brain big man

Big problem, when I broke I been dey live

In peace, now a rich man every body

Wanna kill, it's so frustrating, mama

Nearly die when she hear say the small

Boy don dey take igboo


They I dey smoke I dey drink I dey bomb I Dey Chase client, They call me bad boy

They call me bad boy

Say I no dey rest, blowjob every night

Addicted to sex, they call me bad boy

They call me bad boy'


I need joy I need peace, so I gat to take

Codine, I don't wanna dwell on my past

Mistake's, I don't wanna roll I rather stay

Alone than following does Nigga's who

Gave me like 10 miles when I was broke

More money more Enemies, more money

More respect


They say I dey smoke I dey drink I dey Bomb I dey

Chase client, They call me bad boy

They call me bad boy

Say I no dey rest, blowjob every night

Addicted to sex, they call me bad boy

They call me bad boy


The story of my life men nobody wanna

Tell, I gat to work hard steady grinding on

My lane, when you dey broke no one go

Come, If you come blow, they want to

Come, chale see, no show them that road

They smile to ur face for their heart them

They bone, see ain't rolling whit a nigga

Stay on my own, keep chasing on ur

Bitchees I keep chasing my dou


Bad boy Crush worldwide them dey call

Me Badboy crush worldwide, see bad boy

Crush worldwide Badboy crush

Worldwide, eeeeee

Bad boy wey dey smoke, bad boy wey dey

Drink, bad boy wey dey fuck bitches

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status