Knocking ft. T Dollar Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Knocking ft. T Dollar - Marvin Nmah
...
Ahn
Ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn
T Dollar
Oh na na na na naaa
Ahnnn
Marvin Nmah the music is banging
Baba Mo ti de
When my hustle go pay
Make e no late o
On else yawa go Dey (yawa go Dey Dey)
Baba Mo ti de
When my hustle go pay
Make e no late o
On else yawa go Dey dey dey dey o
No be say I no know shortcut
Tabi mi o mo ile adawunse
Sha da mi lohun o oh oh
No be say say
I no know shortcut oh
Or mi o mo ile adawunse
da mi lohun o
I’m knocking on your door
Ko ko
ko ko
Ko ko
Ko ko o oh
Ko ko
Ko ko (si ilekun Ayo mi o)
Ooooooooo
I’m knocking on your door
Ko ko
ko ko
Ko ko (se li malaika oo)
Ko ko o oh
Ko ko
Ko ko
Ooooooooo
I’m knocking on your door
Verse
No be today I Dey pray for the grace
Make you bless me abeg
Plenty money wey go ease all my stress
As I Dey do my things
I Dey Dey lowkey too (ahn ahn)
Bi mo se ke pe jehovah
Na only jah be my Dealer
Oya Oya
You talk say you go open my way
Te te wa bamise
Ti owo bade
Ti Ola bade
Baba ki iku ma gbemi sare
Ko ma si ohun ti o le se
Make plenty money come my way
Ki ire temi De
Iwo lo le se
Dakun te te se.
Ko ko
ko ko
Ko ko (dan dan ni ko gbo mi lo far)
Ko ko o oh
Ko ko (yo ileke si owo mi baba)
Ko ko
Ooooooooo
Ko ko
ko ko
Ko ko (man I just Dey I never gara)
Ko ko o oh
Ko ko (iwo lo le se o baba)
Ko ko
Ooooooooo
I’m knocking on your door
No be say I no know shortcut
Tabi mi o mo ile adawunse
Sha da mi lohun o oh oh
No be say say
I no know shortcut oh
Or mi o mo ile adawunse
da mi lohun o
I’m knocking on your door