Fine baby Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Baby girl abeg abeg
Me I nor be kiss and tell
Me I nor go tell Chantel
Say you give me chop abeg
I nor go let you go
You are my fine baby oh
You are my odoyewo oh
You are my odomesia
You be my medicine oh
I go stands by you oh
I go dey for you oh
Oh my girl you be the air I breath
How fit survive if you nor dey my side
Oh my girl you be the one I see turn your body make me satisfy
Baby girl abeg abeg
Me I nor be kiss and tell
Me I nor go tell Chantel
Say you give me chop abeg
I nor go let you go
You are my fine baby oh
You are my odoyewo oh
No matter oh anything way them talk oh
Anything way them talk oh he nor shape oh na my baby Una they talk to?
Baby girl is you that I need when you call me girl I link up
I nor go dull you no baby time
You know say DM they give vibes
I dey give you the things you like bend that waist for me make I handle am
I go cuddle you make baby live life oh on a lavilda