At All Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
At all At all
Yh e no bad at all at all
At all at all
Yh omo e no bad at all at all
At all at all
Yh e no bad at all at all
At all at all
Yh omo e no bad at all at all
Ginger me
Ginger me
Ginger me
Oya ginger me
Injure me
Injure me
Ifeoma
Oya injure me
Injure me with your idi
I go hold am yh no worry
Ask your friends they know about me
I'm that fine bad boi from gidi
Wey dey kill am on a steady
Professional anytime I'm ready
Disaster if i get your cele
This your yansh wey dey move like jelly
Jelly
She call me her papi
So kiki would you be my baby
Pass it to me
I control like messi
Let me give you many many
Anytime i dey see you enter
I dey mental
My eye dey center
Nakupenda
You get the thing wey dey burst my mental
This ikebe
This your backa
This your backa
At all at all
Yh e no bad at all at all
At all at all
Yh omo e no bad at all at all
At all at all
Yh e no bad at all at all
At all at all
Yh omo e no bad at all at all
See me see
I no send no biliki
Because she get
Two big big miliki
E no mean
Me i know your ability
Chinchilinchi
And e dey move
Gbim gbidimgbin
Make biliki get ten big miliki
I no sey i go still die for your bakasi
See me see
I no send no biliki
Because she get
Two big big miliki
E no mean
Me i know your ability
Chinchilinchi
And e dey move
Gbim gbidimgbin
Make biliki get ten big miliki
I no sey i go still die for your bakasi
At all at all
Yh e no bad at all at all
At all at all
Yh omo e no bad at all at all
At all at all
Yh e no bad at all at all
At all at all
Yh omo e no bad at all at all