Yabaye Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
D'clint is here
Hella Hella Hella
Last last I go make
No be who come first nain dey sell first o
You gats work hard to your very best o
And by his grace wey dey manifest o
Check the matter well see I no lie o
No be by age na by grace and e no funny
The world too big e contain every body
Try not to stop another man journey
I will never laugh to a brother man falling
If them like make me vex I go make am
Omo ti ya banye I go make am
Omo ti ye fere I go make am
Las las I go make am
If them like make hate I go make
Anything wey I do them dey hate am
When I drop FOR THE MONEY them no rate am
Las las I go make am
I no fit chop again
I no fit sleep again
I no fit love again
I no fit mmm again
D'clint is here
Hella Hella Hella
I don work for this city
Even friends dem a pity
Baba God put Eba and Egwusi in my life eee
Mama tell me say my son you go rise Ahead o
Make I win some bet make I follow my seat o
I no wan regret (or relent o)
In one month
in one year
Pull up range and e too clear
Your business and craff go dey boom well
Every body holla boy you do well
Being broke is not funny
Seating back without balling
Is not for me
Poverty I'm so sorry
I owe no apology
I wan jolly
If them like make me vex I go make am
Omo ti ya banye I go make am
Omo ti ye fere I go make am
Las las I go make am
If them like make hate I go make
Anything wey I do them dey hate am
When I drop for the money them no rate am
Las las I go make am
I no fit chop again
I no fit sleep again
I no fit love again
I no fit mmm again