Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

U yeh u yeh sekpe sekpe o ah

Give me one bor make I denge o ah

Give me one tab make I sempe o

Make I seh seh seh


E go be craze I dey craze for here

If I no dey craze for this place

As the world don dey loose all eem sense

Shey me go hold my senses

Ask dem why dem ah do what they do

They'll give you crazy reasons

Even the people wey suppose stop the craze

Are making crazy speeches


I go dey shayo shayo shayo

Give me one bottle of alcohol o

I go shayo shayo shayoo

I go dey seh seh seh

I go dey manya manya manya

Tell Wetin I go do, when manya no dey

I go manya manya manya o

I go seh seh seh


Apologies those times I'm sad

Apologies those times I'm bored

Apologies those times I overthink

Wey dey make my head dey hurt

Apologies when I say, I'm fine

Apologies when I think say I norm

Na me wey no just get the gist

The reason that I'm born


U yeh u yeh sekpe sekpe o ah

Give me one bor make I denge o ah

Give me one tab make I sempe o

Make I seh seh seh


I go dey shayo shayo shayo

Give me one bottle of alcohol o

I go shayo shayo shayoo

I go dey seh seh seh

I go dey manya manya manya

Tell Wetin I go do, when manya no dey

I go manya manya manya o

I go dey seh seh seh


And if you normal no near me o

Na normality na eem craze o

If you normal just fear me o

Over normality na eem craze me o


U yeh u yeh sekpe sekpe o ah

Give me one bor make I denge o ah

Give me one tab make I sempe o

Make I seh seh seh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status