Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

Lyrics

The people loving

They be moving to the vibe (Eiii)

Move your body to the side (Eiii)

I don dey enter their eye

Since I prophecy

For 365… riddim

Are you with me

Ouu

Let me take you to the room

Baby girl you know the tune

So dance and wyne it slow

Lose it all girl for me

Go low ko ko below

I no want osho free

Dem girls no want to free me

Love no be for the weak

And I know this from the street

(Ehh yeah ahh)


My bebe, my bebe you're the one for me

Girl wey know say I from street

Wey still give me the loving

My bebe, my bebe you're the one for me

Girl wey know say I from street

Wey still give me the loving


She dey burst up my medulla

The apple of my retina ..uhh

Say this love no be regular

Say your love no be regular

She dey burst up my medulla

The apple of my retina... uhh

Say this love no be regular

Say your love no be regular


Oh yes

Say baby make u no tell

No nobody

Fit rock your body

Like how I does it

D girl de leak on my lolli

She a veggie

But she take meat

No think twice, girl no hesitation

And I attack off desperation

So baby girl my time no wasting

(Ehh yeah)


My bebe, my bebe you're the one for me

Girl wey know say I from street

Wey still give me the loving

My bebe, my bebe you're the one for me

Girl wey know say I from street

Wey still give me the loving

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status