![Jolly ft. Hitboy Kellz & Paladin](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/07/966a368698804d699c1fea5bc2b683e7_464_464.jpg)
Jolly ft. Hitboy Kellz & Paladin Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
jolly,
the way you move am for me
i no fit cheat when i'm on it
the way you given to body
biggy body..
eh ayomy
i like the way you dey jolly
and i no fit cheat when i'm on it
the way you giving me the body
biggy body..
eh.. ohh mY bebe
if i rate you 10/10 my bebe
wetin e go take to
eh.. ooh my bebe
likin everything wey you dey do my bebe
you cool my bebe
call you shodi
i just dey jam you but i like you already
i just dey look no fit turn my heady
the thing you get for your back e heavy
i like you already
jolly,
the way you move am for me
i no fit cheat when i'm on it
the way you giving me the body
biggy body..
eh ayomy
i like the way you dey jolly
and i no fit cheat when i'm on it
the way you giving me the body
biggy body..
as i see your body
i pray make e get sense my bebe
me i don jam alota.. my bebe
i like the thing wey i dey see my bebe
i want my bebe
stop her oo
i gat alot of things i want to cap out
no say alot of ni**rs dey around
they want to block her oo
and make e winchi winchi no go touch her oo
jolly,
the way you move am for me
i no fit cheat when i'm on it
the way you given to body
biggy body..
eh ayomy
i like the way you dey jolly
and i no fit cheat when i'm on it
the way you giving me the body
biggy body..
Spirit Melodies