Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2022

Lyrics

Grace - Precious Mac

...


Aduh ba duh ba duh duh


Ba duh ba duh, ba duh ba duh duh


Na God dey give me grace oh


Jah dey give me grace oh

(It's JayFred, The Beat Wizard)


They want to hear my story

But them no go fit to run my case Oh

They want to spoil this for me

But them no go fit to handle my craze oh

Bad man full everywhere

Me I run my things

Cos me I no dey fear oh

I no dey fear oh


There's a fire in my soul I can't quench it

Cos I dey reason all those times wey I dey trenches

This girl is a real crowd pleaser

Steady grinding, dem no fit tease her


There's a fire in my soul I can't quench it

Cos I dey reason all those times wey I dey trenches

This girl is a real crowd pleaser

Steady grinding, dem no fit tease her


Me I dey run my race

Me I go win this race o

Na Jah dey give me grace

Na Jah dey give me grace oh


Me I dey run my race

Me I go win this race o

Na Jah dey give me grace

Na Jah dey give me grace oh


There's a fire in my soul I can't quench it (oh)

Cos I dey reason all those times wey I dey (eh) trenches

This girl is a real crowd pleaser

Steady grinding, dem no fit tease her


There's a fire in my soul I can't quench it

Cos I dey reason all those times wey I dey trenches

This girl is a real crowd pleaser

Steady grinding, dem no fit tease her


Me I dey run my race

Me I go win this race o

Na Jah dey give me grace

Na Jah dey give me grace oh


Me I dey run my race

Me I go win this race o

Na Jah dey give me grace

Na Jah dey give me grace oh


Steady burning candle at night oh

Cos me I dey reason this life oh

Ayé ò pé méjì

No be everything be fàájì

Sùrùlérè oh (oh woah)

Sùrù láyé mi ò (yeah)

Sùrùlérè oh (Oh)


I just wanna live my dreams, yes


There's a fire in my soul I can't quench it (fire in my soul I can't quench it, yeah)

Cos I dey reason all those times wey I dey trenches (I dey reason all the times when)

This girl is a real crowd pleaser

Steady grinding, dem no fit tease her (Steady grinding, dem no fit tease her, no oh)


There's a fire in my soul I can't quench it (I can't quench it, no oh)

Cos I dey reason all those times wey I dey trenches

This girl is a real crowd-pleaser (yeah yeah)

Steady grinding, dem no fit tease her


Me I dey run my race ( I dey run my race)

Me I go win this race o (yeah)

Na Jah dey give me grace

Na Jah dey give me grace oh (give me grace oh)


Me I dey run my race

Me I go win this race o (I dey run, I dey run, I dey ruuun)

Na Jah dey give me grace

Na Jah dey give me grace oh


There's a fire in my soul I can't quench it (oh)

Cos I dey reason all those times wey I dey  trenches (eh)

This girl is a real crowd pleaser

Steady grinding, dem no fit tease her


There's a fire in my soul I can't quench it

Cos I dey reason all those times wey I dey  trenches

This girl is a real crowd pleaser

Steady grinding, dem no fit tease her


Me I dey run my race (Me I dey run my race oh)

Me I go win this race o

Na Jah dey give me grace (Na Jah dey give me grace oh)

Na Jah dey give me grace oh (e dey give me grace oh)


Me I dey run my race (yeah)

Me I go win this race o

Na Jah dey give me grace

Na Jah dey give me grace oh


Me I dey run my race oh

Na Jah dey give me grace oh

E dey give me grace oh


Who mixed this?

(It's JayFred, The Beat Wizard)


Na Jah dey give me grace

Na Jah dey give me grace oh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status