![Modupe](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/06/777269edb02b459798e11a0c808cb962H3000W3000_464_464.jpg)
Modupe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
For everything Wey my eye don see
I know I be small pikin
But no be today I don dey hustle oh
Modupe lowo eledua
I don progress pass yesterday
No be my power
No be talent o
No be talent o
Na baba God dey run am me
E dey run am for me (For me, for me)
Emi eni a ba ta loja
Ka fi ra atupa loja
Mo di eni aye ngbo
Mo di eni aye n ri
Alhamdulillah modupe
Alhamdulillah Mosope
Alhamdulillah modupe
Modupe modupe o
Alhamdulillah modupe
Alhamdulillah Mosope
Alhamdulillah modupe
Modupe modupe o
See I know where I'm coming from
But Na Grace put me here today
I came from the ghetto
The ghetto (The ghetto oh)
Where Man gots to hustle for daily bread (Daily bread)
No be easy journey eh
Many days, No food no drink man got too stave to sleep
Na Grace dey run am for me now
For me now
Na God dey run am for me
Emi eni a ba ta loja
Ka fi ra atupa
Mo di eni aye ngbo
Mo di eni aye n ri
Alhamdulillah modupe
Alhamdulillah Mosope
Alhamdulillah modupe
Modupe modupe o
Alhamdulillah modupe
Alhamdulillah Mosope
Alhamdulillah modupe
Modupe modupe o
Modupe Modupe Mosope (Mosope)
Alhamdulillah modupe o
Alhamdulillah eh eh eh
Alhamdulillah Alhamdulillah
Mosope (Modupe)
Modupe (Mosope)
Mosope (Modupe)
Eh eh eh