ALPHA Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Uh yeh uh yeh (Na na na na na nah)…
Adewale gangan... Warkeyzy
If no be God oo
Tell me where I for Dey today today
If no be God oo... talo fe bamii Shey temi nii ire
Uh yeh uh yeh
You be the alpha (YOU BE ALPHA )…
And omega (And omega)
Iwo gan gan logbe mii ga
Cause I no say you be the alpha
Sebi iwo gan logbe mii ga
Arabataribiti oba lori oba
I just Dey thank you jehova ah ah…
For the blessings and the grace that you offer me
If he no be you he for no go funny
Dem be they wish me bad make he no be for me
Bless me well kinle toju mummsy
Cause I no wan die poor
And I no wan beg for food from people wey no love me
And I still Dey pray for
Success all the way just to take care of family…
If no be God oo
Tell me where I for Dey today today…
If no be God oo... talo fe bamii Shey temi nii ire
Uh yeh uh yeh
You be the alpha (YOU BE ALPHA)
And omega (And omega)
Iwo gan gan logbe mii ga
I just Dey thank God
I just Dey thank God for life oo (Yeh ee)
I no want to suffer I still call on jah oo (Uh yeh ee)
Baba Mimo bless me bless my family (Bless my family)
Nijo tore bam bo
Ko ma shey wami tii (Ye yeh ee)
Iwo loba toun joba lori oba
Iwo latofarati dakun wagbemi ga (Wagbe mii ga)
Baba mimo put ur grace on me ee
Karaye mashey pa obi mii lekun (Lekun un)
If no be God oo
Tell me where I for Dey today today
If no be God oo... talo fe bamii Shey temi nii ire
Uh yeh uh yeh
You be the alpha (YOU BE ALPHA)
And omega (And omega)
Iwo gan gan logbe mii ga
I just Dey thank God
I just Dey thank God for life oo
You be alpha
And omega
Warkeyzy
You be alpha
And omega