No Lie Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Mehn who the fuck is that?
Yo leave me the fuck alone
Yeah I'm on the move
I just Dey zoom
I call my shawty then I take her to my room umm
We fuck, we cool
I gotta go
I want this dough
So I just put it on my mind
Niggas dey snooze
Niggas dey jonze
I nor get time for that shit, mehn the street so cold
I don't need smoke
I don't need pills
I just Dey vibe all night
Yeah I need my space sometimes
Please don't bother me, nor go dey call my line
Me I nor normal, I Dey craze sometimes
Steady on my grind, I nor Dey waste no time
No lie

Yeah I lose my cool and I'm sorry
Many many things just Dey bother my head
Every night and day I be praying
Praying to the Lord make he show me the way
Dem go say my name, say my name
Very soon dem go shout my name, shout my name
To the people wey nor believe me, believe me
Very soon Una go fade away, fade away