Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2021

Lyrics

So the other day

Nah street

I dey waka like so

When this person

Kom tell me

There's something I gotta know

So I'm like

What nah?

Wetin?

Wetin you wan tell me?

Nah sto?

He say, see the oga for car?

E be like something he no know

E be like say all the people way dey suffer

No dey phase am like so

They go they chop

They go eat

They go they spend money like so say

Like e be their money

They no know say

Nah we join hand own this land

So I dey collect bride

The only way I go get am

They play wayo

I play wayo

We're even

It's over


Ehen ehen

Ehen ehen

Okay okay

Okay okay - yep!


To all my people wey dey for naija

This one na for all of una

Hold up!


So the other day

Nah street

I dey waka like so

When one old woman

Kom tell me

There's something I gotta know

She's like

See you

See me so

I born five pikin

They no chop

How you, how you

Go dey waka like so

You see

I get job for school

But dey no pay me

So I sue

See I be law professor o

And I thought there's something that I knew

The next day I look up

They don put me for prison

Yey!.. why why why why?

They dey sue me for treason

You see how dey play wayo

I wan play wayo too

And it's over

And we're even

And it's over

And we're even


Ehen ehen o

Ehen ehen

Okay okay o

Okay okay - yep!


Chai!

I mean

Things suppose easy, one day o

Things suppose easy for my people one day


So nah that day o

I just dey waka like so

When all this people kom tell me

They don fed up to their soul

So where be dis law nah

We wan chop

We no get light

Sweat everynight

Work all my life

Still no money

Send child go school

Still no money

Nah so my sister

Nah the same thing we dey talk

You see that broda so

Nah the same thing he dey yarn too

He kom talk say

Aha

But after small time o

Nah we

We go blame for the wahala we kom find our sef

The same shit

You dey give

Nah the same shit you go get

So when you kom find yourself for shit

Maybe nah shit you kom deserve

Corruption for higher level

Corruption for lower level

But wetin"consign" some o

Just they shuffering and shmiling

Put mouth in that one

Wey no"consign" you

But the one wey"consign" you

You kom take for face value


Ehen ehen

Ehen ehen

Okay okay

Okay okay

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status