![Jegbese](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/22/fc94bc5d16fa4629aca4cb754ecd566c_464_464.jpg)
Jegbese Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Jegbese - SIMPLE DON
...
Kewe ehh!
Malo je' So fe je ooo
So le Jo oya Jo ooo
Jo Simple Jo zuko Jo fola Jo
Kemi Jo Baby Jo oya Jo! Boda Jo
Ja ja ja
Malo je' So fe je ooo
Malo je gbese so fe je gbese
Ja ja ja
Malo je' So fe je ooo
Malo je gbese so fe je gbese
Who no know go know oo
Give them vibe on a steady
Put am hot for their body eeee
Music sweet mi like conji eeee
Who no know go know oo
Give them vibe on a steady
Put am hot for their body eeee
Oya naw!
Make you dance ehh!
Give Dem give Dem give Dem
One time give Dem
Ogbeni give Dem
Moni ko gbese
Make you dance ehh .
Kperumi,fulake,ngozi nd Fatima
Dey know say I get vibe and dey feel mi when I show"
Kperumi,fulake,ngozi nd Fatima
Dey know say I get vibe and dey feel mi when I show
Who no know go know oo
Give them vibe on a steady
Put am hot for their body eeee
Music sweet mi like conji
Who no know go know oo
Give them vibe on a steady
Put am hot for their body eeee
Make you dance ehh!
Ja ja ja
Malo je' So fe je ooo
Malo je gbese so fe je gbese
Ja ja ja
Malo je' So fe je ooo
Malo je gbese so fe je gbese
Who no know go know oo
Give them vibe on a steady
Put am hot for their body eeee