Are you ready? Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Out of all the girls i dey see
I never see the one wey carry body
So many girls dem dey lie to me
Oh girl you mess with my number sixxx
I no go let you do me corny
This kind love baby e no funny
You turn a top striker to a defender
Make i no fit talk much oya make you bend am
Yeah are you ready are you ready for the wave
Carry you go you go feel am for your head
Tell everybody say we coming on the way
Follow the sound,you go know say no be here
Sounds from the moon is coming to you
And i hope you are ready to fuck with the moonboy
Sweet vibes wey go make you to lose it
Ransom nack the beat make i give them