Mario Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2020
Lyrics
Ahh
Ice
Monica do me strong thing
Sugbon baby oh try sha
Come give me love biti aishat
Otaku no be say na you fine pass
I no know wetin you do me
For your love moti di isasa
Correct monica gbayi
Bose ma redi ye e be like magic
Eru togbe poseyi osey maa mi
Awon Bernice Burgos Oh baby you kill person
But that's gone for a while
Oya back to the story line
Gbogbo feelings me ye gan ti die
So i gat to spit it in my little rap
Oh baby omase i appreciate oma kufe
Do you think am stupid
Aboroboya moti yofe
Hello everybody
Something just happen right now
Monica ti di mario
She tell me say she no agree seh
But i can see it in your eyes
Surely i can tell when you lie
But webo i still deh wonder why
Omase semi kayefi
Why i never tell you bye bye
Onimo f nine
F nine in your own way
Stood by you protect blood flows eh bi always
So sad fun gbogbo memories to gbagbe
Gbogbo doggy bj
Tima kofun e all day
Webo oh